Olamide 2Baba Zone (Bonus Track) Mp3 Download
"2Baba Zone" is a Popular Nigerian song by Olamide, a highly acclaimed Nigerian rapper and songwriter. Released in 2016, the track gained significant popularity and was featured on Olamide's sixth studio album, "The Glory."
Olamide 2Baba Zone (Bonus Track) Lyrics
Pheelz mr producerBaba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness ohh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
Oya; oh my God; they want to start again
They want to start to dey yarn; they want to start to complain
They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain
Those kind matter wey dey cause me pain
I maintain to sustain, when I no see the cake
Monkey dey work, Baboon dey chop
I dey hustle in vain
How man go carry plane dey go Costain?
Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness oh ehh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
Why you make the kids cry?
Why' you killing one another?
Strong face for your brother, like Custom wey dey border
But, nothing mega, nothing pai
No dey bother; cos' I know someday, we go need each other
But, till then, make you stay for your lane
If I say the water white; no dey tell me you plain
Respect my point of view; no look me like am insane
Insane; ehh; no look me like am insane
Cos' I dey tell you my pain
When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain
Poor man dey pack water inside him house with him plate
Him plate; ehh; enough propaganda; tell them 'Da Pada!;
What is good for the goose, is good for the gander
And the youths are not confused
We just dey wait make them finish before we go lose am
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness oh eh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
{Oh my goodness; oh ohh}
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh my; oh my goodness; eh eh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue
About 2Baba Zone (Bonus Track)
Released | 2016 |
---|---|
Duration | 02:24 |
Artist(s) | Olamide |
Genre | Afrobeats |
Label | YBNL Nation |
Attached File:
You might also like
Other Olamide songs
-
02:08
-
02:19
-
02:19
Olamide albums
Similar artists
Comment Box is loading
comments...