2Baba Oyi Mp3 Download
"Oyi" is a song by Nigerian singer 2Baba(2face Idibia) featuring his younger brother, HI-Idibia. It was released on February 28, 2020, as the 11th track off of his ninth studio album, Warriors. The song was produced by Ploops.
The song is an Afrobeats song with a catchy melody and a romantic message. In the song, 2Baba sings about a woman who he is in love with. He compares her to an "Oyi" (a type of warrior) and describes her as being "strong," "independent," and "beautiful."
2Baba Oyi Lyrics
Oh oh oh oh yeaAlright yeah yeah
Zeeno production
Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come
And no be every breast wey be silicon ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you wan do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me your mugu
That time 30 billion no go do you
That time edumoga no go see you ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you
Ahh ehen oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje make we do the live show
Eh ah eh eh oyi
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje live show
If body dey hot you drink water
No come come dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you ehen
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla I no fit shout
I no wan make na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you
That time 30 billion no go do you
That time edumoga no go see you ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you
Ehen eh eh oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje make we do the live show
Eh ah eh eh oyi
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje live show
Ahh ehen oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje make we do the live show
Eh ah eh eh oyi
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje live show
Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter make you no dey do pass you ehen
Cause I go do my own and you go do your own
Anything wey remain na bon we go bon
Cause life is too short for debating
Levels too cure for you na wetin
Ahh ehen oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje make we do the live show
Eh ah eh eh oyi
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje live show
Live show live show
Zeeno foster
Attached File:
You might also like
Other 2Baba songs
-
04:15
-
03:08
-
03:33