Timaya Pull Up Mp3 Download
The song "Pull Up" by Timaya featuring Burna Boy was released on 2019. It is a dancehall song with a catchy beat and lyrics about partying and having fun. The song was a commercial success, reaching number one on the Billboard World Digital Songs chart. It was also nominated for a Nigeria Entertainment Award for Best Collaboration.
The song opens with Timaya rapping about his wealth and success. He then sings about how he is always ready to party and have fun. Burna Boy joins in on the chorus, singing about how he is "the pull-up king" and that he is always ready to "turn up". The song is a celebration of life and having a good time.
"Pull Up" is a fun and upbeat song that is perfect for a party. It is sure to get you dancing and singing along. The song is also a testament to the success of Timaya and Burna Boy, two of Nigeria's biggest music stars.
Timaya Pull Up Lyrics
Eh yayaYa ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It’s Kel P vibes
Leggo
[Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know
[Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
Ahhnn as e be now, anything is allowed
[Timaya]
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now they realising

Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)
[Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know
[Outro – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
Ahhnn as e be now, anything is allowed
It’s STG
Attached File:
You might also like
Other Timaya songs
-
03:47
-
04:35