Olamide 1999 Mp3 Download
The song "1999" by Olamide is a tribute to his father, who was killed in a robbery in 1999. The song is a reflection on Olamide's childhood and how his father's death shaped him into the man he is today.
The song begins with Olamide rapping about his father. He talks about how he was a loving and supportive father and how he was always there for him. He also talks about how his father's death was a turning point in his life and how it made him more determined to succeed.
Olamide 1999 Lyrics
I start 2 dey think like manBut if dey no kill p-man
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat I almost lost d G
Dem break door
Dem carry gun
Me need my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi Eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cause I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di Gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah...
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
I see people dey sympathise
I was traumatised
Na den I realise
It's time to organise myself...
About 1999
Released | 2014 |
---|---|
Duration | 02:43 |
Artist(s) | Olamide |
Genre | Afrobeats |
Label | YBNL Nation |
Attached File:
You might also like
Other Olamide songs
-
02:53
-
06:14
-
03:07
-
04:41
-
04:59